
فرمت MP3 • بالاترین وضوح صدا
فرمت MP3 • مناسب اینترنت ضعیفتر
ترانه و شعر با صدای ASAKE
Mentally, mentally Mentally, mentally I dey strategise mentally No slacking, no slacking Ka ṣa ma lọ, no shaking Ọmọ, them no fit imagine Where I go dey tomorrow, I dey move like magic I fit dey for Cincinnati Pass there go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself, go front Na money we dey use ball for here, ṣo mọ? Aye yii ko pe meji, jẹun lọ Many people don go, many people don come, show love
Skibi kobobo, skibi kobo If I don dey dull, give me liquor Ọmọ ọpẹ lawa, awa n gbọpẹ o Alhadullilah, a o ni na tan o Ti n ba r'ọmọ mẹfa, mo ma ṣọpẹ o Ice on my neck LV, fuck, I'm big on flex Thug life, make I dey shirtless I dey reckless, ko dẹ ni walẹ
Lagbara Satiramọni Moving fast bi ti Sarkodie, Annie Macaulay O legendary Oh no, no, no, is plenty Loke-loke jẹjẹly Ridding slow in my Mercedes Base on one or two, men, I'm still on cruise Ti n ba r'ọmọ mẹfa mo ma pọn'mi kun
Timberland is my favorite shoe Moving like I be Scooby-Doo My brother tell me what it do A o ṣa le ku OG's know me for my hood Wọn ma n sọ pe mo gara ju Ọlọrun mi lo le humble mi Bọlọ wan dey gum body Hm-hm, hm, hm, hm, comot body, jọọ
Mentally, mentally I dey strategise mentally No slacking, no slacking Ka ṣa ma lọ, no shaking Ọmọ, them no fit imagine Where I go dey tomorrow, I dey move like magic I fit dey for Cincinnati Pass there go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself, go front Na money we dey use ball for here, ṣo mọ? Aye yii ko pe meji, jẹun lọ Many people don go, many people don come, show love
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah Cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, every day na Sallah Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby, you gat the power Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby, no wahala Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah Cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, every day na Sallah Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby, you gat the power Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby, no wahala
Ṣo lọ? Ọmọ, ṣo n lọ ọ? Ṣo n lọ ọ? Ṣo n lọ? Ṣo n lọ?
دیگر آثار شنیدنی از ASAKE