
ترانه و شعر با صدای Crayon
Cray way!
You gimme light bi ti solar Can feel your love taking over On a good day I be loner See what you make me discover ah
Girly, you don change my persona, ahn The revelation is in order All the pressure I been under
Why I call you Ngozi God don bless me, Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl, I gat you, no worries, no worries, ah-yeah
E dey do me, wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me, Kitana oh Jẹ ka lọ biza wa oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me, Kitana oh
E dey do me, wa-wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me Kitana oh Jẹ ka lọ biza wa oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me, Kitana oh
I know you're waiting, I'll run hastily to you In my panamera, hola, hola, ho I'm levitating, I feel ecstasy when you Whisper nakupenda
Wetin you put for this your jollof? (Wetin?) You've got my heart and my soul on lock And I wanna go crazy with you Through the night 'til the sun come up
Let's do it all, do it all for love 'Cause mo ti fun ẹ ni kọkọrọ I never wanna lose this, to you I belong This must be love
E dey do me, wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me, Kitana oh Jẹ ka lọ biza wa oh Hypertension, idi nla-nla Referee no disallow No killi me, Kitana oh
E dey do me, wa-wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me, Kitana oh Jẹ ka lọ biza wa oh Hypertension, idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana oh
Everything you do me, I like My best friend, the love of my life I no fit dey without Abi you want make bad belle off my light? The future, I want to hold on to Girly, no fear, I dey for you I go run the matter for me and you Make I be the reason you believe in true love
Why I call you Ngozi God don bless me, Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl, I gat you, no worries No worries, girl
E dey do me, wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me Kitana oh Jẹ ka lọ biza wa o Hypertension, idi nla-nla Referee no disallow No killi me, Kitana oh
آثار دیگر از Crayon
![Mavins, Crayon, Ayra Starr, LADIPOE, Magixx & Boy Spyce - Overloading (OVERDOSE) [Performance Video]](https://fezzimusics.lol/api/v1/image-proxy?url=https%3A%2F%2Fi.ytimg.com%2Fvi%2Fv8SNlvR86xc%2Fhqdefault.jpg)