ترانه و شعر با صدای Khaid & Gyakie
Because you know say na you dey for my conscience Na the reason why you dey gara (Hmm, you dey gara gara gara gara) And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara (Hmm, you no dey add jara jara jara jara) Omalicha Omalicha nwa Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa See oh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal Oh baby, no go run away Look in my eyes you go feel my pain No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run away Look in my eyes you go feel my pain No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run away Baby, I miss you, baby But out I'm here here thinking If you really love me Choose between me and the shorties that you're hiding Do you really think that I'm blind Omo no dey do me 419 As you dey see me, I'm fragile If you dey for me Gimme your loving For your sake honey I go disappear honey All up in my face she go kill person Come make I jam machinery If you dey for me Gimme your loving For your sake honey I go disappear honey Come make I solve your mathematics Make you con solve my jagbajantis Omalicha Omalicha nwa Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa See oh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal Oh baby, no go run away Look in my eyes you go feel my pain No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run away Look in my eyes you go feel my pain No tell me say make I run my race Spin me around like a hurricane Like a hurricane No run away
آثار دیگر از Khaid & Gyakie