
فرمت MP3 • بالاترین وضوح صدا
فرمت MP3 • مناسب اینترنت ضعیفتر
ترانه و شعر با صدای Kidd Carder
Ọmọ, shoe get size, ọmọ I dey prize, ọmọ I for don die, ṣ'òmọ? Any which way, I'll fly, ọmọ
See, I wan do, anytime you come through Ábi ṣé na juju wey you don do? (Ábi ṣé na juju wey you don do?) E dey be like I dey make the wrong move, oh Oh, I dey miss you I cannot wait for the real you And, I'll rather kpai than to leave you, love is sinful Even if you lie, I'll believe you oh, kòni si issue
Ṣé you go undress for me now? Òyá I go chop you for dinner You know say I get the stamina (get the stamina) And she don dey like am, she say sabi the formula" But, ṣé you go undress for me now? 'Cause I go like to chop you mọ dinner (mọ dinner)
And, there's alot about your body I wan touch your body And we go need some loving Happened just all of a sudden And, there's alot about your body I wan touch your body And we go need some loving Happened just all of a sudden
E no go pass today I go camp you for like straight two days I no wan hear say e don too late, oh You go call me if you wan dey show face, oh-oh Má pariwo "I de hold my days" (má pariwo, "i de hold my days") 'Cause I see body, e go cause gobe I no wan hear say "e don too late" oh You go call me if you wan dey show face, oh-ohh
Ṣé you go undress for me now? Óyá I go chop you for dinner You know say I get the stamina (get the stamina) And she don dey like am, she sabi the formula But, ṣè you go undress for me now? 'Cause I go like to chop you mọ dinner
And, there's alot about your body (gobe) I wan touch your body (today) And we go need some loving Happened just all of a sudden And, there's alot about your body (gobe) I wan touch your body (today) And we go need some loving Happened just all of a sudden
Ọmọ, shoe get size, ọmọ I dey prize, ọmọ I for don die, ṣ'òmọ? Any which way, I'll fly, ọmọ Ọmọ, shoe get size, ọmọ I dey prize, ọmọ I der don die, ṣ'òmọ? Any which way, I'll fly, ọmọ (Boombah)
دیگر آثار شنیدنی از Kidd Carder