
فرمت MP3 • بالاترین وضوح صدا
فرمت MP3 • مناسب اینترنت ضعیفتر
ترانه و شعر با صدای Timaya
Chulo way Leggo Badman E nor dey bother me E nor dey bother me E nor fit bother me E not fit bother me Say your talk nor dey bother me Cho Cho Cho Nor dey bother me Too much Cho Cho Cho Nor fit bother me Nor fit bother E nor dey bother me Anything I wan do, mase, mase Mase, mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase Anything I wan do mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase Sometimes dem dey talk omo, bull shit Tag me for tweet I smile with a crocodile teeth It's funny like Nasboi Skit I got guys wey dey watch my six Get girl wey dey give me peace Dem get friends, me I get family Family wey fit do anything Dem dey drag me like Dave Chappelle I nor dey hear, I don shayo casamigos Steady on my P dem dey sensima Everybody dey turkey nla E nor dey bother me E nor dey bother me E nor fit bother me E not fit bother me Say your talk nor dey bother me Cho Cho Cho Nor dey bother me Too much Cho Cho Cho Nor fit bother me, nor fit bother E nor dey bother me Anything I wan do, mase, mase Mase, mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase Anything I wan do mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase Big 44, man a billi billi You know say Chulo bother nobody But dem go wan show their stupidity It's a five star life am living And I ain't gat time for their bullshit Omo, omo, omo, omo, omo, omo, omo Me I wan flex my soul, omo I don lose control, omo Make I wan go Dem dey drag me like Dave Chappelle I nor dey hear, I don shayo casamigos Steady on my P dem dey sensima Everybody dey turkey nla Anything I wan do mase, mase Mase, mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase Anything I wan do mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
دیگر آثار شنیدنی از Timaya