
فرمت MP3 • بالاترین وضوح صدا
فرمت MP3 • مناسب اینترنت ضعیفتر
ترانه و شعر با صدای Ayra Starr
(Initiating rage process) Ooh-whoa Oh, no Eya-eya
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability òun gbóná Everything na connection I'm not ready for confusion, hm
Things happen inside life Draw tattoo make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability òun gbóná Everything na connection I'm not ready for confusion, hm
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-ya, eh-ya, eh-ya (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
دیگر آثار شنیدنی از Ayra Starr
