![Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Visualizer]](https://fezzimusics.lol/api/v1/image-proxy?url=https%3A%2F%2Fi.ytimg.com%2Fvi%2Fgqm6vwoHzFI%2Fhqdefault.jpg)
فرمت MP3 • بالاترین وضوح صدا
فرمت MP3 • مناسب اینترنت ضعیفتر
ترانه و شعر با صدای Mr Eazi
(Pheelz, Mr. Producer) (Juls baby) Baby, make you lovin' the boy Baby, make you kiss the boy Baby, make you lovin' the boy Baby, you for kiss the boy, kiss the boy
I surren', I surren' to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surrender to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surren' to your ilẹ'kẹ' ìdí o (oh, ah) I surren', I surrender (baby, ah-ah)
I know say I no strong like Mike Tyson I know say I no get the voice like Michael Jackson I know say I no sweet like Zara Larson I know say I no get the money like Richard Branson
But wetin I get e pass money wey you want If you give me a chance, I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby, I just want to let you know
I surren', I surren' to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surrender to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surren' to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surrender to your ilẹ'kẹ' ìdí o
I surren', I surren' like say na felony o I don't care, I don't care about your money o You surren', you surrender to my ilẹ'kẹ' ìdí o No dey fear, omo, just call me your honey o No forget, baby, set reminder I open my heart, baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you, baby, for you, omo
See I no want Mr. Jackson, you no me better I'm loving your melody, lórì instrumental Anything you have is enough, foto mì o Baby, I surrender to your totori o
I surren', I surren' to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surrender to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surren' to your ilẹ'kẹ' ìdí o I surren', I surrender to your ilẹ'kẹ' ìdí o
Love, love, lovin' the boy Baby, make you kiss the boy (zagadat) Baby, make you lovin' the boy Baby, you for kiss the boy Baby, make you lovin' the boy Baby, make you kiss the boy (zagadat) Baby, make you lovin' the boy Baby, make you kiss the boy
دیگر آثار شنیدنی از Mr Eazi
